Arsenal should have been the one leading 2 zerosBro, players dey miss goal now.. no be today e dey happenWeytin partey play for the time he spendNa Arteta say make the players dey do mumu abi
Or trowey chances wey them getMake them continue to miss goals naI just turn Arsenal to my bitch since two seasons agoThey loud pass team wey dey do well.
Source
Let me know the next set of players you need to removeThen Nwaneri being a mini-Saka, did same kind of dribble Saka did.
They must buy riri buy now"Mini-Saka" wow... How fast you grabbed it
ManU fans and players they pray make they postpone matchThem try kidnap Salah last night but him escapeYou guys forgot this match is happening at Anfield not in Sporting Lisbon stadium I swear bro
They will shock the whole worldNa opportunity for Liverpool to capitalize on others Slumb and ManU need the pointBruno Fernandes playing today?I want to play red cardSo why Isak no give em last week? T
if United will play today's game as if na final
They don too loose pointsSo na likely three matches postponed. Make dem fix the matches 2 days within each other