Na sentiments like this dey take us backwards. Yo you only support Victor because he’s from your country.
Una too De play victim card for this africa...
Because isak de play for Sweden you think say na white man
Please read again and digest, don’t just read for argument sake
Watch both players play and tell yourself the truth on who is better.

Source
that useless club don dey lose
I was shocked by that African statement
Both players are black so that ur point no valid
Isak wey resembles fulani man
It’s like picking between Drogba and Henry.
Both are very good and comparable.
Drogba being an African won’t make we want to pick him over Igwe. Never.
Never in any one's book
As simple as abc
Looking at it sef…
Victor na more of Drogba while Isak na Henry..
Na drogba na
And if Drogba na white we no go fit even compare am with Henry
Naso one follow me to argue say drogba is better than Henry
It is subjective and I will not force Drogba on you but yo you going for Henry still don’t negate Drogba
I don get your answer already
No need to continue the argument
Fuck Henry, make I leave the person wey win me the Champions league choose ur Igwe wey no get the Champions League crown
He get Champions League sir... Check ur history book
Na emotion people dey use to watch and analyze ball now
Relax na Arsenal I wan to drag