Na just workers you go meet there. No Oga.
A friend had issues with Palmpay, the outlet couldn’t help. Na Facebook be him last resort.U don dey fear me sef
Na to pack my money go back diamond bank o try am
Then for morning, wait make them drop that their daily earnings
Calculate am if na still that 15%Point of the mata, no fire 2M win 40k.
20 games too much.
E beta make you withdraw am for bank. Bribe them 5k. Give POS Agent, collect 25k. 🙏🏾
That’s 20k made.As I dey like this, to employ person come dey scare me
the POS person fit run ooo 100k cash na #1200 for my area.
This Xmas season, na #1500Lol!
Na person wey dey do the work already you go fit sell the cash to.I no fit use N2m fire games
When I no dey mad... A family man for that matter. Sha pay attention.
Source
Put 350k, then before interest drop around 7, do screen record If you see as my leg dey shiver when the games start The highest amount I've ever placed on betting na 50kEven this one, I no open my mouth talk say I carry 50k take betThen once u confirm am, comot amYou no dey bet nah
But if na crypto investment, she's in full support of that It's true now
You just can't be throwing money on betting anyhow
A good wife won't allow thatE get money person send me like 3 months ago to that account
I dey try transfer the money yesterday
The thing dey ask for otp wey they no dey send
E don tell wey I use the acct
My stanbic no gree work
I don use the last money for gtb sub last week
I no get money for opay
She dey give me to take invest sef But we been talk am as topic one day here na
U don forgetI thought the married peeps here no too plenty.Solepager too and that baba wey like controversial talks
Wetin be him name sef?.
I remember you mentioning a kid ba?
Thought you are a single Dad.That baba don old oooo
Person wey go don clock 50 yearsFamily men full here but football na bastard.
If u lie there ehn, I go send 2 bouncers to come kidnap uManchester City will win their next 2 matches while Manchester united could still lose their next 2 matchesYou mean Payment Providers like Paystack?
I think PayPal and StripeWhat of grey, chipper or cleva abi weytin be the name
I mean receiving payment
Like person wey dey work with foreign company from hereMake Una no trust those bastards opay ooYou can't believe my account was blocked for a transaction they've deducted from my accountA transaction I did on October, they blocked my account then and forced me to refund the money..Now they blocked it again cos of same transaction