Make It Stop : A Freewrite

in #hive-1611558 days ago

I cover oshimen with the blood of Jesus
en, U go come see clubs ur life go spoil
For your mind, you think l expect Chelsea to win, Una see how Silvinio dey pass Cucu abi cucu don de suffer o Over spoil o, Emi Jesus wan pkin, U dey say Doku run na as if Cucu dey do wonders

Now, Silvinio wey no see chance against Gusto don dey use Cucu catch cruise 😂
I talk earlier na
They are the big boyz of Europe.
The very best in UEFA ranking last season.

Like I kept saying last season, unu leave La Liga, face Serie A, much more competitive
Gbefg
Ma weti him supposed to bi that
They go learn Jackson no fit change
U nova see anything
Palmer don go wrong te
What a beautiful player
Chelsea fans go clap tire
Wetin Enzo dey play for Chelsea, them no born well make he do the se for Argentina
Face your club
At least them be conference league favorite
Getat Hope KDB seasonal injury neva start like this? U see Doku pass from the down part?

Ordinary pass no connect, Na yellow card be this na, If na from up side, e for connect, Nothing do This one don pick injury o, Make Foden enter, Make Bernado go wing, The guy wan kee cucu.. Make he go like that
They will surely win conference

I been think say cucu dey make players run from na
Sure
Na still senior man innit

😂😂😂😂
Another European trophy
Clubs dey wey de dre of one 😀
I talk last season na na arsenal no wise
Ederson don mad o
😂
Instead make them start from small
Chelsea wey go conference no mean say them be small club na
No European cup wey money no dey normally
Ah swr
Nothing de favor this Jackson
E too dey knack
E dey knack bad luck
Make e stop masturbating also