Social Ones Work : A Freewrite

in #hive-161155last month

Omoh them go cancel am ooo...look like the stud show sha, The contact weak for my eyes sha, Goal cancelled, Na wa, After Henry don run the entire pitch celebrating Thank God say Chelsea no buy this oliseh sha...he for pain me well well, Na so na, he ain't da st. Semifinal berth no be small thing
France bar! See Argentina play, dey wan equalise? Pele
The ball handling of dis French side is a la Thierry Henry. Confident and sweet Argentina no sabi score sef Thanks cos I know how I defended him from folks here. U look like one of them sef France are marking with their whole lives now Okay France bar again! See fight o Match don finish, boys dey fight Ref still waiting to leave pitch South Americans wey be jaguda b.

They carry dey fight enter tunnel. Referee and his assistants still dey pitch dey wait. This recent rivalry btw France and Argentina go turn another thing See Henry face. Yeah this recent rivalry is becoming something to take caution about o. Players are back on thr pitch now They will definitely fine the two nation..that was a display of shame If it happen in nations cup all western medias will start pushing agendas immediately Imagine the chaos The Argentinians fans are still singing and chanting in the face of the French supporters Ah definitely. Odd scenes there. Shameful indeed Ok na, see matter

Milking socials engagement from naija people Make sense I see.
Fantabulous dribbler sha Hmm. Na the thing wey dey make me never buy IPTV be this ..even recently I dey check SWIFT outdoor antenna. Personally me self dey fear Wetin I go stream talkless of my household Cows in the house here come silent Stoopid Liverpool fans somebody's m signing You are welcome Daddy. We are looking up to you as a role model. We hope we can glean from you virtues that will make Nigeria great again.