![image.png](https://images.hive.blog/768x0/https://files.peakd.com/file/peakd-hive/henryonert/246avKwXE8r8YRrksfSaRt7sXHxhXQxVnKfvatzRYjWqg69JMotwmx65XACjtv2hHrga5.png)
Source
He no mean say we underrate Victor. It’s not like we are comparing him with Nunez or Jackson.
why una no bring this same comparison like last season and seasons ago
No call those frauds plz
Isak has been doing this season in and out you know?
Osinhem wey dey bring ball come down from how many height dey put ham for net
I think Isak and Osimhen are two good striker of their levels.
If Isak was an African he would have still won African best
No b disrespect to oshimen if they compare am with isak in my books
why una no bring the comparison?
na victor no dey do am season in and out na
Baba it is a be like uno de watch isak ooo.. you de feel like say them de disrespect oshimen comparing him with isak... Na valid comparison
See this man, he don dey change topic
I watch Isak every week buh make Una no dey disrespect Victor for this group
you mentioned one particular thing he does with ease and I mentioned a player not better than Osimhen who does it with ease too even more than Osimhen
How is that changing topic
So na disrespect to compare Oshimen with isak... No disrespect to isak for you to think otherwise too
you didn't tell me you don turn Newcastle fan o
Welcome onboard bro, Do use ur eyes see shege
nobody say na disrespect but Isak is not better than Osimhen in my book
We dey talk about Isak and Victor, you dey bring another player enter
Tell me Wetin Isak get wey Victor no get, I will tell you Wetin he get wey Isak no get