Na one of the strategy to build the second club, na you collapse? Toooorrr na shippaaaa. Gone gone gone, nothing concern Arsenal, una go explain tire sha, then face your club. Who is explaining? Abi make we de ignore you? Them dey come back next season jaree, see them, lol. They don't share all their tickets so we never know. Enh enh. So u sabi this one? Who does not? Don't you? I don kuku face my club, better.
Una no sabi na, go wash locker for Sterling asap. Una? You and who? I hear say Osimhen no dey interested in going to Chelsea. On top Chelsea matter, after, we go start hear "I not emotional," lol. Person wey don mad, oya debunk, and he go stay to collect he money well. Then by January, e go enter Saudi as Napoli no allow go PSG and Al Ahli.
Face your club, no dey jump, getat. When I say earlier e fit end up not leaving Napoli, weytin you talk? Cow. She dey wait you, thanks jare.
Related.
What are the key differences between Arsenal's tactics this season and previous seasons
How has Mikel Arteta's approach to player rotation evolved
What role does Riccardo Calafiori play in Arsenal's defensive strategy
How does Arsenal's new formation compare to other top EPL teams
What are the implications of Arsenal's recent transfer moves on their team dynamics
Ask follow-up