Shey Masaca talk this Poch PTSD tru tru?? Kiwior is still around because Arsenal haven't gotten the offer they want. Just dey watch, kpele ooo, budget review officers. Shey PSG no go continue their crazy thing like this? Them no go near my slip this season.. I no trust them. Before? Avoid PSG and Munich this season.
U dey fear ni? If them like make them do well, the omen no good. Run for ur slip. No be TikTok challenge o. Kini, na u say make we no hold u? No be you I wan fight ni. U no specify na, your coach don dey craze small small. Our coach e dey give me d vibe of person wey grow for Oshodi side.
If fone or anything miss now, them go dey suspect. Arteta side hustle na stealing.. he wan disguise. Dey look wetin England media go do, na chairman e b. Na him boys de operate for Benin road bfr.