Ajangbadi : A Freewrite

in #palnet3 months ago

image.png
We dey wait for dia response... If na to leave the #k for them
When them never craze
Ah swr
Make they sha no play with my funds
But to increase wages na Wahala... Nonsense
Those ones serious?
Wait make they increase the tiny wages and see how price of commodity go triple for market..leaving us the tiny earners to suffer
Abeg who NEPA don bless for their area?
Abi dem never still switch on the grid?
I hear alarm where I de now and them off gen
It should be light
That's just it, to be frank.

Plenty reasons why I just enjoy peace abeg... others are going through a lot
Any small thing una don begin punish Arsenal
Wetin Dem do una dis evening?
Make they no they trespass
See as Dem de hide upandan
Na person wey get evidence de come outside o
I fit see second hand grenade buy?
Send me my bonus money fess
Shebi them no gree let person withdraw
Toh I wan grenade abi u no want?
Torh torh gimme two working market days
The one I go gv u,the pin don brk o,na cello tape I use hold am
U go collect?
Shebi na arsenal fans u suppose sell that one for
I no go gv Dem anything
Give ojil the one wey d pin don almost comot, so that he go use is hand kpai himself
Na mm I go use
So that if e drop for Abuja,
seconds Abuja don commot from map
E go even tear some parts of Kaduna, Niger and lokoja join
We need that m..plus bonuses
Hope una don get light??
Na ajangbadi aj dey stay
make dem no try that rubbish again o
Ajangbadi get light now self

Sort:  

Keep up the good work. 👏

Recognized by Mystic artist Gudasol

You are loved.

Interested to to help music map cXc.world spread more good vibes on Hive?.

Congratulations @lunarharmony! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You published more than 150 posts.
Your next target is to reach 200 posts.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP