Atlanta Club : A Freewrite

in #hive-1611558 days ago

image.png
Kukuma jus dieeee with ur goods
Thank God na k I play y
Person don lost funds anyhow tdy

Na all of us target bdat oo...no forget to keep my k sha..cos we must finish above una

No even reason
Una no go finish above us...I fit set my preek sef
Them no go do anything
But Una own go do something abi?
Very good
~ Ace pinned a message
Insha Allah
This one na outsha Allah o
No even think
That's is ehn, he pack everybody enter the midfield. He say oya una block anything dia.

Make I leave Flick ball come dey follow you dey argue
I no want epistle

Omo I just pray make Atalanta cook
That te get chance of winning if they can put mad effort

He no go better for the Milan's
And Newcastle
That one no even pain me
Na one useless club kee me pass tdy
Which word be putad again.