Doig Competition : A Freewrite

in #hive-161155last month

image.png
And make sure you lift a trophy after dealing.
You say you get many boys wey go render us trophyless.

We sef dey wait. Our one trophyless season dey give you joy pass your UCL trophy. Chai! Greenwood move to Marselle ❌ wetin happen to Smith Rowe? I thought u said I be naysayer when I said he isn't that kind of player to take your club to another level, All those average players we had a back and forth on last year

I still be naysayer? Please best way to convert airtime to cash Like I mentioned in the voicenote, I know other Barcelona fans here but I always tag just you.

Why? Because I love to taunt you. I taunt you because I pass you and love to see me lifting numerous prestigious trophies over your bald head. Lol Person wey them give all the opportunities for this world but he refused to make them count Even that kiwi, bench go tire am if he no take time Person say Chelsea jersey look like power rangers own Abeg, any news about the BOys? They don release the final episode? Also, any news about one punch man? I no too feel this season sha What's that? I'm not following that U no Sabi one punch man?

Are u fucking kidding me? Na only you dey talk say na because of messi I don tell u before, I might be wrong but I talk something

Make u talk ur own, the reason for the insults, u nova talk one thing since This thing na whole Argentina squad do am u the pin am to Chelsea? U just wan defend nonsense this night and it is obvious What is their business with the French team

Did they play in same competition?? He no gree talk wetin he feels say fit cause am but he dey make noise since U get time sha Correct.... Naso e suppose be I have told u, I might be wrong Where there is smoke, fire fit dey there

Talk wetin u feel say e cause the entire thing Na so some heediot online dey defend Enzo today