Needed Help : A Freewrite

in #hive-161155last month

image.png

Shey u no see say na majority of the Argentine team ni The stupid ones abi

Person wey nova do anything for their club If I be Borehole, I go sell am this window Na him dey record na..na mumu Dem go beat am for training Make I go watch Henry Danger That olodo wey fail exam He doesn't understand how media for England dey work yet

I pity am It's actually madness. From America to Europe. 😱.. how na. I finally get chance for myself today at last. Any gist or any fight so that I go no where to start my wahala from...I no fit read the million messages I come meet Fucking racist.... Una carry trophy. Wetin come concern France Racism no fit even stop for Europe This one u de get joy like this..u de win war for group ni Who them insult again How Messi take enter the picture now You weren't following the chats? This one no legit at all
E no fit pass say na because of the way PSG been treat Messi when they win world cup..but still on stil this one no go at all. There is different btw bant and racism. This one no good Please who has a sure trading signal group?

Abeg help me! This hunger is too much 🙏 Truth fit dey am small oo...uno say them no treat Messi well after that world cup and that yeye mbappe get attitude problems towards Messi and Neymar U get sense jare

No mind that werey wolf He supposed mad on u for calling our GOAT carelessly
U put sir for the Messi bfr u start dey call his name? That thing na because of Messi..it's so obvious to see..that mbappe been disrespect Messi for that club..them suppose bant am not using that racial pattern Senor man no vex jare.

Sort:  

Congratulations @lunarharmony! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

LEO Power Up Day - August 15, 2024