Was Thinking (3) : A Freewrite

in #hive-1611553 months ago

image.png

Bellingham ain’t white either
There are some clubs young kids will play for or break into and the hype comes
I no too gbadun your favorite meal jare
No be say na my favorite meal… na condition
Ijoba Tinkuku. Na to chop akpu for
Morning… till the next day
Winter is coming
The north remembers
Like i said
Vini is a better winger than mbappe
They didn't agree with me here
Something way togbano dey do for ogun state with zero steeze
Wait
Dem call richarlison?
If dem call am
Forget wetin i talk
Should be this month too
I no wan stay for for this part again Abeg
Na Abuja I wan lap
For people that wants to start their career in finance and business. Here is a good start for internship.
Na Abuja rent no make me wan lap am
Moti graduate ni
No work till i go camp
You think lagos rent better? Abi you get place to stay normally
Abuja is extra expensive 😅
Man, self con .m k😹😹
All my guys wey go serve there from move away relocate back to Lagos
Gbese wan kill them
The house dey bring money?
Used the power of family to win ucls?
Chelsea need to harness the power of friendship
No go find ref bribe
Now you’re thinking like Daniel hardman
Anyways
Tosin in
Who is next?
Na why Black dey live for outskirts dey claim say e dey Abuja
Rest
Go prepare for medical
And that’s on the club?
Mbappe you snub Madrid
Them win ucls without you
Vini on the verge of bdor before you na wa
Foolish Madrid turn UCL to league
Use Bruno as an example and this your nonsense go collapse
No cap. Even Bale get better career pass Neymar.
It was time to actually leave Fr

Sort:  

Keep up the good work. 👏

Recognized by Mystic artist Gudasol

You are loved.

Interested to to help music map cXc.world spread more good vibes on Hive?.