Dripping Still : A Freewrite

in #hive-16115511 days ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Na from tonkeeper I send go BITGET wallet Omo % he no fit drop again he fit
Wen I don see notification for transaction history say ton was received ?
Aje can't explain diz .... Me self don experience such thing for Bybit , aje he never drop till now, even contact their customer Dey hold my $ matic since around may
If u did not send it to the wrong address.

It wl enter. Ton Chain dea do craz this days
Shey CATIZEN cats dey small put ni? Where that bro wey be our Catizen Boss? Cat wey don big don dey small back o.... Shey na so e dey be?
Yes naso them dey do am
Small, big and anyhow they like
What's your cat level now boss ?
Dem dey mad. Coz at a point my cats big and now e dey small.

Make I dey do dey go.... Since all is well.
You no want wait for me
Lol ah dey try chase my daughter
Aaaah... Pikin and father na whale ooooo...... Make I cover my face.
I wish they would launch this month or next month..... E don dey too tey.
Omoh if no TGE this month, everybody go move
I'm tired... But I'm still doing it ....