Gang Leader : A Freewrite

in #hive-161155last month


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Na violence you dey always support since I don know you. Lol
Dem plenty.

Na you be their gang leaderAll of them

They know theirselves

They are all reading this chat in silence.People wey know me know say na me gentle pass for this groupIf na me I go don tag them sharpI hate make person no dey come straight U dey judge good boy with in cruiseDouble wahala for who broke ,come still dey cause violenceAsk the fool say shey na me?Haa

The bata is looking like all those bata wey Israelites wear for wildernessHim mate dey wear boot , fool dey wear Sandal Na inside am my inspiration deyHaaa

Na who you dey support gan naa because I no understand you again o. This one na scandal o, no be sandalHe is for nobody and he is for everybodyYou are looking for a comeback.

Try harderAt least na you dey cry. No be me dey dance Na the winger number I first seePesin wey need another pesin help suppose do like mumu first ni
After the help,you fit show your true character Haaa
Where you see this Uptrennd comment from??

Comrade in the mudLol

Nigeria palava is enough to make one get angry over jokes these daysHe took dey vex ... Small play e don change am for meMay almighty help ur brainLol😂😂

Where you dey go uproot all these pictures from?He will never come back to Nigeria again 0² don Jam SO⁴