Notting Reached : A Freewrite

in #hive-1611553 months ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

He is there na.. Look down down
Tosynemuch: Oooh! I don see ¯âœŒ½

Osimhen is worth m...na mumu do this thing
He shock me too
Who wan buy them for these prizes now? ‘
Havertz ke?
E shock me too
See Martinelli na
CIES are they Arsenal fans?
No Mbappe sef?
Garnacho wey neva get brilliant ges na . Issokay
Well itâ™s easy to slap values on players sha.
Na who go buy dem remain

Na mad people do that thing
Nagode
People don dey craze this days
Na why I no dey rate player base on what people say
That one no fit pass M if Arsenal wan sell
Football don spoil I swear

So Yal no reach m....lol..na drunkard do this analysis
Wtf are you saying

Sort:  

Keep up the good work. 👏

Recognized by Mystic artist Gudasol

You are loved.

Interested to to help music map cXc.world spread more good vibes on Hive?.