Make Havertz : A Freewrite

in #hive-1611553 months ago

‘I’m starting to..’
Dem turn English to further maths
These guys won’t start Ronaldo in euros
That one say na accolades and trophies dem go use fear you
I wan see wetin Dey joao body
I kuku read through everything funny lots
I mean you hoard Jackson
You employ Gabriel Jesus
I'm not complaining.

But he is a bench player.
This Doku na black Antony
Madueke and mudryk employer
They are all the same but madueke clear
U go complain before
Wetin bench player wan do?
Na Havertz dey bench am
Even if him do heaven and Earth. Arteta's son will always start ahead of him
Wetin you dey try do?
He no win ucl for Chelsea?
E get any game Chelsea bench am?
"Na Havertz dey bench am"
You be mumu, use your fucking sense
Make Havertz dey bench you
You no dey creche
Both have more epl goals than doku and Antony
You don close from Alaba
Anybody bench am for Chelsea?
They have zero trophies since they joined too
Could have stepped up when it mattered
Banger boy no see reply, I air am
Werey ghost as him no get comeback
Not at all, you no get a single midfielder better than him.

Sort:  

Keep up the good work. 👏

Recognized by Mystic artist Gudasol

You are loved.

Interested to to help music map cXc.world spread more good vibes on Hive?.