Chill this : A Freewrite

in #hive-161155last month


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

It may not happen again sef, Na luck them they take beat them that time naRecords are ment to b broken That's year, dia ball dey boring now... Dominate and flog you I cry ooo make I no lie
We no just wan price wetin that man go no...we no trust anybody, Don't bet against Todd money
He did what he had to do,Prime Barca was crazy, No be Messi even pain me, And I see wetin u wan drag out, Like I said I no be small boy wey u go wan whyne with petty logic I doubt if Messi was on the bus

He has stopped his team before when they wan shade Brazil He immediately stopped them
But Brazil na south America na E no concern them
As long as them be another Lol..my intentions were pure, I told you I don't understand your point so you can clear me What do u understand about Yoro deal
Like Tierney and kiwor for that position
It's not easy for them bro.. Relax
Timber and tomiyasu self dey play that wing but no be their main win also
So they will be sold?
Timberland wey never enter pitch, They no even get any plan to sell these ones, Na kiwor, Tierney and zini dey in discussion
One funny thing is.. See how quit Manchester city is.. Chelsea Manchester united and the rest de drag for market... When season starts, Pep Guardiola go still give them pts gap, No be only California na phenomenon.
Chill this great signing, wey big clubs dey find, we no even dey see am as one big thing. They don sign person na
Wetin dey wan make noise about na? They've been building and stable for years. If dem con dey make noise like Man U or ur Chelsea, e no suppose shock u?
They have signed a good player this summer& looking to get in anoda.