I'll bring it : A Freewrite

in #hive-161155last month


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Shebi me and u no de share dsame goat? C Ronaldo till my last breath, No too laugh ooo.this man don dey laugh too much o Me wey b hope of my family See this retire vigilante I go dash u like grenades make u de use waka, God bless.talk wetin I talk that time again
I just remember one day wey u laff my goat,I almost remember my grenade pin from my pocket out of frustration, since then,I get u for mind me vigilante to vigilante Drop one grenade for him head na, Shebi na ur GOAT been de rob shoulder with my GOAT..If u like use C demolish me..I no go betray my GOAT I dey wait for perfect time, In dey inside building wey people dey
Since you have chosen death...
I'll bring it up on thy gates, I no wan kill am yet na mark I wan give am make e no say I no dey play Nawaoo.. Ronaldo and Messi dun turn small gods Na today?
Dem de force players to idolize am na
All na propaganda against the real goat
I don't know if this true or not but no be today them dey force players to like messi
You Will never see such around my goat
They love genuinely and thats why we are the head
Real doesn't need forced love.... Real recognize real
Until Dem leave their team b Dem go begin reveal Inside story
The best player in the world currently self na Ronaldo boy
They sabi who know road
And they shall be blessed like the goat also
Na the reason be this. Na we blacks get right to call another black nigga. Even the white man knows
U fit call your brother for house fool but another person no fit try am

Sort:  

Congratulations @pocusmandy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

LEO Power Up Day - August 15, 2024