Not Reaching : A Freewrite

in #proofofbrain2 months ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Fully registered
Show am some beautiful English
Which hand I want use carry English
The only time I don't hold a gun, na when one butcher for aye gimme stainless hold.
If no be say I too skinny I for don join military since
Rest. I need am for myself
I have all the ability
talk e don kill over pirates and boko haram
Na just touch I touch am o 😁
All die na die
Hahaha since then I never come close to one again
Dat one concern you and government to clear
U wan dey threaten everyone 🥹🥹🥹🥹
England is winning today
My mind de tell me say na me
Help me shoot in leg and side mouth
Shebi Dem to make bastard attempt on my life
Naval officer or air force though
But military na trap
If u don't join ur freedom don turn zero
Na una no get freedom o,
I de go work once a week
Omo if I dey watch una video during man to man forest battle with bandits
Na y I de visit Kaduna upandan
Na so so innalihi I dey hear
Life just dey waste anyhow
May God bless all commandos
No b dat kain war me de go
If you go that kind war u fit don die
Ur capacity gallant.... Nothing to u aqua
Dem sabi swim water pass shark but I sabi water current and tide pass Socrates
Edu plus practical over all
Dem de mount GPMG but I de use AGL , even Satan no reach to stand nautical miles from me.

Sort:  

Congratulations @pocusmandy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You have been a buzzy bee and published a post every day of the week.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP