Emulator : A Freewrite

in #hive-161155last month

freewrite.png
The defender United just signed
Madrid almost signed him nau
It was not.... I don tell u say me I no be yesterday pikin Broski
When I see greats I give them respect
It was even reported in Spain as a done deal I dey wait on Austin
If you are going to interrogate me instead, I will have to ignore your message
What is the nonsense? It has turned to interrogation now as u no know about the deal
Defend or dem no even understand the mata?
Real Madrid had targeted Yoro as the ideal player to add some depth to their defensive line and while some reports from Spain suggested that the young centerback had decided to play for Los Blancos, it now looks like he's going to become a Red Devil I just got to realize that from the answer gave
Barca leave Zubimendi (player wey we need) dey pursue Nico wey we fit do without..
This team dey make people like Austin wey no sabi anything get talk for mouth.
Them de like compete with Chelsea na why.. No ne new thing Abi anything wey enter our eye dey enter una eye too Imagine say Yoro no go United now, and Madrid come next summer to come poach am for free, people like will say Yoro was held against his will As I don mention Yoro name now, Wamuonso will run to goal.com while runs to newspaper stand to buy Complete Sports We drag Zubi with una? Na Arsenal been de interested in him
U self know wetin u dey try do
No dey do am with me again, Ur own na from back .e I wan remove ur tongue ni
No. Unless you use android emulator