Finding Fast : A Freewrite

in #hive-16115512 days ago

No reason in this life wl make this coin not to have 1b cap

All cex exchange wil list it

Na only coin base remain

Good predictionIf this is true then dogs people go feast well tomorrowWho dey mine major here send linkMk he come 😂🫴 pack mine tooNa this kain deal I need todaySome people risk game mad ganMake I give am 50k dogs for 500k, better dealNo let me swear give you with the rate you dey call sweet rate for DmWhat do u expect when he said you should DM 😁😁😁My gee, if na u I tell ₦5 u go buy?😅Where em dey abeg make em come collect mineIf I see am me self go don dey ilashe dey enjoy life like thisI taya for Gateio. I wan collect 8K dogs thereI cum stop marking streak immediately I got 60 days. Choi since over three months or so nowI dey buy dogs #6 per dogU no dey sell Abi U go sellGod no go whyne u oooBring ur dogs 50 naira per 1 sharpSee if na whyning u sabi me ShaNo go shoot urself for leg20,000 DOGS needed at ₦1.2 per oneNo I want to sell at 0.005 nairaIf I never see my token for bybit wetin e mean please? 🤨🤨🤨Everybody don receive ooo

Check both your spot ND funding. It must be thereDid you know you saved my ass?
I was only looking for unitary whateverAbeg send me 2k make I chop this nightWhen dey go launch abegi regret not sending my dogs to binance or bitgetThis na one kind big error for me sha
freewrite.png