Instead relieved : A Freewrite

in #hive-161155last month

freewrite.png

A whole kiwi on loan with option to buy?

No be who suppose bench Gabriel Maghales be that? I call u short no be insult of r but mentioning a particular r and people also saying they sleep with transgenders na stupid thing

That man no know wetin he go talk, make he shut up

The one them force comot from office knows the gravity of what they did but they Instead relieved him of his duty
Is he trying to convert one of Grealish, Savio and Doku to right wing or him wan bench two

Grealish and doku nko. E no wan gree surrender league o Him no wan grew for anybody This guy de dribble Sha with mad crossing ability Didn't know he was on loan at Girona last season City will frustrate everybody again next season From December till season finish No dulling
Very wicked man them get as coach U for luck up

Person wey be say na only Madrid he dey watch I just saw one very important question Make the house help me answer If I go to babalawo to help me do something like to hinder someone that we are both competing for a contract worth billions of naira, is that me being diabolic? It's the culture na. Normal Like Walker and Sterling I don laugh tire That Nico na deadly young lad Same thing happened to mine and I posted it here last week...oti crash Man u go buy am for k nau Na wetin them talk ooo...but carry am go expect maybe them fit find way retrieve ur files inside
It was in the news that Mbapaa was dating a transgender.
It's out...and oh boy....butcher powers..lol... Omo ending is crazy, This season was annoying
Lol...how...homelander can't go down easily...even neuman can't take him down easy Abeg make una no vex oo
Hollandia dey cure depression? Enter bar, take bottles and pepper meat