Make season : A Freewrite

in #hive-161155last month

freewrite.png

Enter jungle, take wrap then go house make u find garri and sugar(use chilled water and milk) The kind joy wey u go get enhhh How I wan take Get joy when I collect have salary to resume September Wetin them wan make u dey chop bai Well holiday coaching dey Na wetin they vex me sef..the one wey I think say I don secure, I don even start medical but another teacher hijack the deal with low wages 🥲🥲🥲 The teacher carry u handicap . I swear for the werey as I go mosque He was more desperate than u Ah swr
Parents don agree k for children, this Chelsea fan teacher say he go collect k cos he de close to the side and me go do transportation Ahhhh one Chelsea fan wey be teacher for my community fit do this kind thing Be like say general all Chelsea fans are mad 🤦🏽‍♂️ So far I have the money I will go with u U fit come handle them pass the Chelsea fan Live them
God go provide another one..I don de tire for many things sef..I buy sachet Chelsea as I comot from mosque, make I use am guide small Na children wey I don teach bfr for my former school..the parents know my doings, na money pursue them They will end up supporting Chelsea fc Come dey do like say them get craze for head send k then on Sunday u go collect #k God de sha
Chelsea hijack lavia
Chelsea teacher still hijack from me reason life 🥲🥲 The u I know go DM me if this update na legit I know fit fear this one when I know una family house..my boys de on stand by to burn properties Nagode baba
Make season start make we chase millions again This time around na single game per week I wan dey play I go hard or go home sharp U go need better stake power. I don book the senor man o No let me involve juju for this matter o E don reach to involve government? For small fone fight I no dey play with my life Come stay my back fess make I see who wan cross that line This guy isn't on earth? This na last decade joke na Evening weather dey always affect him sir
Arsenal wey dey mumu, I just dey look them, Though they wan try offload some players sha