Reg Saga : A Freewrite

in #hive-16115521 days ago

freewrite.png

Except the sim just dey their phone and no be their main simOya contact all of them make we do survey

I need am for my assignmentI get people wey na their main sim..I think it is beyond NIN mis-match, cos if na just that, NCC no go bother put mouth3% sef na almost 3 million numbers.

It’s big enough to cause chaos.I dey await my neighbor make she return from office sef make I help my bros run my ownI think it has to do with malfunctionU wan go wake sleepy akuyaI get two SIM. The only time I remember say I get Glo SIM na when dem send promotional messagesNot scam like scam o..since the time I started using it there's no going backOh. Yes o. It's been a revelation. But the amount I'm spending might make me consider a broadband then I'll ditch DStvMTN has started unbanning numbers

My bros own just got unbannedWho dey use free to air?Omoh life boring without funds shaMe self for no know assuming I no try make callThem dey do massive unbanningI go soon burn there office..cos all the offices choke...see crowd like say we wan buy fuelProtest neva start, dem don dey destroy MTN office.

🤦🏾‍♂️They don send me msg say my sim registration was successfulI predicted this happening anytime soonU go there fo register anything?