I can't say
You don see say Liverpool na mad te for second half
They always score more goals in second half.
E no concern me how the ball dey enter net na
This fixture invoked it's old spirit in second half 😹😹
So, u mean dey no gree give him money
Na board sanctions esr, viera, nelson to go and u come lack depth
Them dey ong
Source
All decisions is not on coach
Maguire no fit make heaven
How e take play that nonsense self
Well played Manchester united except that Rasmus and Harry no follow them come
Maguire no try for that last chance
Your te dey craze and them useless s e time una ball wella, and una deserve to even win... Battle of the two greatest te in england ends in a draw... Na Ina don play us ball pass this season no cap
Tosyne much: The energy Manchester United put into this g e was commendable
If they've been putting that level of energy into their g es since the beginning of the season, things for no worst like this for them 🙂
I swear.. It's a match wining moment
Na only min I watch for this match... I de duty tdy
I no know whether Real Madrid know sey na medium-budget Marcelo them wan buy for Arnold
Arnold was really shitty today
He cun be like e dey do on purpose
See that part VVD look and shake head
The few minutes I watch I was like abi transfer pressure don enter this one head ni
D guy just off today sha
This is how a rival match should be..not all this - -
Una ball Sha
From min wey I watch una press our neck
Whatever Ancelloti wants they wud get. Ancelloti wants Trent.
If this Italian calls a low-budget one thing, a superstar, u can take it to the bank.
Since day one baba no sabi mark
Roma with massive New Manager Bounce lately 🔥