Source
Vlahovic bluntly refuse to come cos of personal reasons
Money wasn't the issue
Sesko was the same thing
So rest sir and send me moneyThis Semenyo.. Arsenal will still be there another club will buy himI try convert am and e no worth 0 usdt selfLmao.. You see the problem.
You know you know what is going on in Arsenal But sha
I still dey blame the stupid scout wey we get
They no fit go scout better gem wey go gel well for somewhere
Must they go for already made players
Anyways some Arsenal fans go still complain sha
Like @Biggest Joe padi wey dey always ask how many players worth 70m and above for Arsenal..meaning high price = better performance, Funny
So if you are the owner of Arsenal.
Where do you think need strengthening?
Since you are talking about strengthening other parts.
LolIt's like Manchester City going for a Striker when they have Halaand and Walker is leaving lolU dey make me talk plenty
J5 and partey dey comot.. j5 fit be this January self
Opportunity to get someone there, u grab it
Like I said..the zubi matter na since last summerSo if they start mentioning Arsenal players you mention J5 abi J-query?I no understand
Is he not part of the team?
When partey get small injury and timber also sidelined due to knock
No be j5 dey middle while partey dey rb
Last 2 matches who dey play am come, na you abi
U don dey hide smoke like @AJ Stylesevery image and screenshot is now riddled with the stake logo.. these gambling companies keeps looking for a way to imprint gambling in your subconsciousThey lost
That doesn't change the fact that he is part of the team
Does it???It's an ad bro.. Not every image and screenshotOr is it all matches he doesn't play Arsenal win??almost all those big accounts does it.. their mumu followers wey wan copy same content does it.. it's so annoying