Face your club and players
Please from now on if you want to forward anything remove other te players o...
FACE YOUR FUCKING Martinelli
Forward masters
Make everybody kiss him chpions League trophies jare
Face your trophies
Remove saka from your post
Na u still dey find hard to face your club and players
Arsenal left the group silently......
Face your dressing room
No be everybody can can o
It's not easy. Chelsea players need validation from other clubs
Una too like violence
Why?
Face your over crowded gym and dressing room
Face your mudrick
As in enh
Because na only Chpions Beer 🍻 them get
Them don use players compare to saka
I will
Even dey carry players join from other clubs
Remaining the one we are about to buy
Una no go hear word
A lot of people do not know about it and the supply is limited, small and % gone already
KO jor
Oya focus on your club and leave the other club and their players alone
Face your fucking club
Make una no say I no tell una o
Currently at , my lips don tire
When them start, una go watch film tire instead of football
No be se Felix wey come that time ... Abi na another one ne