Started Afresh : A Freewrite

in #freewrite9 days ago

This Zubimendi wey Una wan sign nah better player sha.. but try agree with player too oo. No be say Una go first agree with club come dey threaten player to come.

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Fulish man
It's foolish. With double o. The f is silent
Arsenal don dey win Leverkusen
Cowish man
See mad fellow o

Oh na today sef
Teach him

E no sabi anything
It's med. Not mad
So, I go pronounce oolish
I no be Ghanian
Yep
That nonsense wey G.jesus and trossard dey do enh
I just see the update
Another mad fellow
If you pout your mouth it's sounds better...

It is med man
Medics ni
Med fellow
You watch that ghana and naija person video on pronunciation??

Na cutlass arsenal de wipe Leverkusen sef
The guy say mechanical Grmar
Signal don run self
The man dey talk nonsense
Na Emirates them de play ?
Even Oyinbo dey call God God not Gad

Come back with something better
U for talk something new too initially

Abi glo user started today?
Wetin he dey talk

Wete
Make nobody separate me

If fight hungry u, enter moto go meet make u slap