Wanting Far : A Freewrite

in #freewrite8 days ago

The way u talk sometimes dey make me wonder how u sleep at night
And Brest finished rd TO QUALIFY FOR THE CHPIONS LEAGUE.

Zerbi schooled them –.

freewrite.png

I never talk about Vincent Kompany yet o. If he loose match now, pipo go rush to talk.🙂

He won his German FA Cup match convincingly o. Una go don hear .
D Polka?
Yup that's what's called FA Cup in England.
So, u think say na D pokal Kompany won? 😂
I nova understand u
I'm sure I write clearly enough, by God's grace.

If you don't get it, someone like Wale usually helps in things like this.
Hope no be the competition u say he won sha?

Cos they just started a new one
He said kompany won his own match of the competition

Not the cup/trophy
U don too dey drink paragan
Na the clarity I need be this
Nah
Na aku I drink this morning
With theme inside
Nah
Just aku
Theme kor, wallpaper ni

He even went as far as saying people complaining can't run their homes.
Na fans like this dey make the entire fan base of a te suffer for years
He say all the players na for future 😂

Which future?

U buy over players of almost se age, u can take to EPl matchday and reg for European competition and u open mouth say na for future 😂

So, I go dey bench dey wait for my age mate to retire before my time comes?
Omo, people dull o
Most of those player will be on loan. Why is this difficult to understand.
Getat

Loan wey u no fit fully defend

Even reason Una matter reach one stage and he said to defend the club is becoming harder
no dey tag me for Chelsea bants
So, e don make sense to u now say u carry millions go buy players that are approaching their prime gradually only for u to loan them out abi

Dey play

U hear bah?

Dey play

E nova reach like this na 😂
I go soon send you curse

No vex na
I just have to tag u cos I know say u still defend Chelsea pass that guy and u go always even try being stats or facts

But wetin make the matter tire u sef, water don pass garri be that