Vibes web3 Music Competition week12 Cover Of Comma

in #hive-1401694 months ago

▶️ Watch on 3Speak


Hello everyone
this is my entry for the vibes web3 Music Competition week12

Ohh, oh, no
Eya-eya
verse
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
pre-chorus
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
They never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
chorus
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
They're tellin' me make I show love
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
verse
Things happen inside life
Draw tattoo make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
pre-chorus
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
They never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
chorus
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
They're tellin' me make I show love
Sability oun gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm
outro
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh-ai, eh-ai, eh-ai (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma


▶️ 3Speakd

1794851174308536559?t=fwkuVoBtyh_bcLHQ2WcVIQ&s=19 twitter metadata:S2FkaTMxMzIwMDZ8fGh0dHBzOi8vdHdpdHRlci5jb20vS2FkaTMxMzIwMDYvc3RhdHVzLzE3OTQ4NTExNzQzMDg1MzY1NTk/dD1md2t1Vm9CdHloX2JjTEhRMldjVklRJnM9MTl8 ~~~

Sort:  

Sleek

Thank you

Congratulations @ubdan313! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 700 upvotes.
Your next target is to reach 800 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Dude your performance is superb. Keep it up @ubdan313

I appreciate man thanks alot💫