Chelsea never see m b dat
I go naked swear for boeley if e even try eye the boy
U don see him babalawo?
He even get Sojas wey de guard
Wicked owner
null
Nothing de xup
Toh, just tell Boely uwarka for ur mind sef, make Dem turn u to half Chinese
Him and my mother de even discuss personal terms for my contract as we speak.
U know say na my mother be my agent
Abeg beg for me too na..even if na bench I go die, I no mind
If they can't ascend to your level of reasoning, don't allow them bring you down to theirs.
As I dey see now from sky sports,
Chelsea are looking for offers for Datro Fofana!
And then wants to buy Omoriolo or what from ATM that are going for Alvarez...
No wa ooo...
Datro was fantastic last season on loan.
And in this preseason most of us said we are trying new things and testing positions, he has not been tested,
We are selling someone that has known English league to buy a new person...
And ATM will make lots of money if they sell him to us.