Doing It Wrong : A Freewrite

in #hive-161155 โ€ข 3 months ago

freewrite.png
We dey here shey
Arsenal is good.. Them buy good players and buy well.. Now win the league and win Chpions league ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Simple
For their mind "them smart"
Yes oo
We gather dey here
Face your club bro

Arsenal winning any trophy isn't you business

It is so simple
Lmao ๐Ÿ˜‚
E no supposed hard now
Na striker remain. We created the highest chances. in open play. Lol
At all oo

My brother
Seizures hold other players to score
Not your business ooo
But when it comes to other tes, it is fully your business ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Simple stuff ๐Ÿ˜‚
You guys will never sieze to aze me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
When them catch una.. Una go call banter opinion ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
I know how ETH was talked of when he was talking more

You guys didn't say it is none of your business ooo
Pele Caesar ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Catch us ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Menh

It is clear na
Oya use the word "face your club"
๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Chelsea fans

Normally

Na una way ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Used here ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Shey na here we dey na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Even club wey never get the kind achievement you get go dey talk ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Make Una go cope with your shield and fa cup abeg
Na here we dey

No leave

No transfer for now ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Chelsea spending de pain all of them ๐Ÿ˜‚
Everyone go face their club tire ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Swears bro.. we come still Sabi sell ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
When person dey give arsenal injury update ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚. No mind them
Just chill na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Face your club ooo
๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†๐Ÿ˜†
Arsenal is good..playing well ๐Ÿ˜‚ but we reach domestic cup finals last season and una win anything? ๐Ÿคฃ What's the difference? ๐Ÿคฃ
Them say make we face our club
๐Ÿ˜€
Go and play your conference league play off with servette abeg๐Ÿ˜‚
Face your club