Player Fans : A Freewrite

freewrite.png
Shebi the other players wey I dey mention dey Arsenal too na 😂
apply that to Pepe.. oh shit, he never won a UCL with you.
U wan by all means get back to me, all u had to do is mention Arsenal 😂

Take it or leave it, my point has been proven that there were over hyped players

Na wetin I wan know
ABI nkan se yin nii sir... who is your boo?
Wetin come concern me with Pepe?
U be boo bro 😂
apply that to Pepe.. oh shit, he never won a UCL with you.
egbi! I'm sure nah typo sha.. cos you don't sound gay like that 😂😂
Cos I remember how mount take be the best midfielder in the world then 😂

How Ziyech take be best winger in the world then
I no fit forget
no be you jare.. war on two fronts no easy
No be typo

I stretch for the first part

Check again
U surprised 😂😂
You bought players who didn't win anything for their clubs with so much money

Giving the clubs over % ROI

And u dey here dey celebrate sales at lost 😂😂😂😂
Omo mehn! dark times 😂
epe lo Ku bayii
So, imagine u now happy that u guys sold Ziyech for m

After all the hype

Then celebrating it like u cheated the club that signed him from u guys 😂
🤣🤣
U dey crase 😂
No vex na
Nova do like that
😂😂
from an arsenal fans.. means your players go be worthless be that