Upper Way : A Freewrite

freewrite.png
This is nice….still checking it…but I’ve saved it for future usecase.

Thank you….though it’s paid…but the free tier is not really badShebi that’s what React native use on androidIs it that difficult to get a Google Play console account?If you have n old account, go for thisNa so I see am oooo. Small account wen I dey manage dem want cast am for me. God abeg oooNew accounts has n issue of verifying appsUr app must go through a 14 day period of 20 testersNope..it's a policy they introduce since November 13th of last yearSometimes e go become 28 days periodOmoooooo. Abeg make them leave my account. Make I dey manage am.Lol. Of course. I no get interest normally.

$50 every week the app stays on playstore. E mean say dem don know say the app no go last. This isnt even believable, most likely a scamThen dem no suppose find am hard to get 20 people to test the app na.Fit no b scam oo...some people get money and the app fit de generate pass like that fr themIf u de do...

Mk them shall first pay u before u upload anythingMight not b the testers,but the time frame...2 weeks ,with potentially 4 weeks na a lot of time... N time is moneyTime is money for app wey never launch? come on Bros my email dey public domain ooo. But probably dem see am for playstoreIf dem strike your google account, just go start to dey do web, cos ehn Be like say u never meet client wey get dream n money to back it up. I just upload one new app recently without stress and I come set up eas for automatic upload. Easy life.

I no want lose am abegE get one guy wey I meet,him get money n big dreams..me I know say the dream go crash,but that one no concern me..I build him project collect my money