Buying Next : A Freewrite

in #hive-1611559 days ago

U dey crase
Una don break una yoke
Getat
For some reasons I feel he no go do...we no too make changes to our te, Chelsea
Newcastle nova buy person,, I nova trust them for now to dey top
Yes sir
Make season do start sef
And them go stil sell more
Bro.. Spurs will be worse this time around
Why una de always think say na by buy buy..pray for injury free season.. Newcastle get squad already.
Even if injury no de Newcastle no de win anything 😂 the difference between that club and Spurs no much at all 🤣
Injury na part of the ge

No prayer can change that
U be akuya
Them no fit win anything oo..na just position for table no go bad
😂😂
If we buy the two next players we wan buy, I go replace them with spurs, push them back a bit and push Chelsea out
Zero injuries is not possible that one day.. but make e no worst like last season
Don't stress yourself bro 😂
U dey crase