Ignorant Ones : A Freewrite

in #hive-161155 โ€ข 23 days ago

What Chelsea has shipped this season.... incredible ๐Ÿ‘๐Ÿป๐Ÿ‘๐Ÿป๐Ÿ‘๐Ÿป๐Ÿ‘๐Ÿป
E get one kind stupid spirit dey enter body if u get better staking power
seasons ago, i intentionally track my loses and winning on sportybet and merrybet

Higher cash with small odds pays me more
Wetin una do petrovich ๐Ÿ˜‚
People dun use bet make m for life .... Mayor of ekiti, callista and so on
Strasbourg..

Done today โœ…
Wetin una do chukwuemeka
Why u dey mark Washington and sterling

U no dey hear say Washington deal don collapse
It shows you don't understand what he said
I think say na him be una beat keeper ๐Ÿ˜‚
Enjoy ur day
It did not
Keep thinking
Why add Washington self

Una wan send go una second club, u dey add join
Something una still refer to for last two weeks ๐Ÿ˜‚
Chelsea fans ehn ๐Ÿ˜‚
Okay.. Add to Arsenal list of deals then
Una do kill and bury Sanchez cos of Petro
Where the Petro? ๐Ÿ˜‚

He dey add person wey them dey carry go their second club as shipped out
Lol
E don collapse baba
And? Does Fans opinions change Manager plan? Abi u don smoke again?
Add it to Arsenal list then
Na still ship out.
He go only go if them agree to pay the wages he want
Mr bayo sometimes shared a winning ticket that he did share with people before playing.
Make him stay for Napoli bench then
Cos Conte no send at all
Una fit do ? ๐Ÿ˜‚
You will feel bad and this place go de boring
So?
I have said this several times

Source close to him disclosed this to someone I know
He can still move to Saudi even if Chelsea move collapse
Getat..
Shey u talk say him go leave Napoli
Wahala

Try na, shey na only u dey ni
Imagine yrs old man dey say playing for a club has been his dre from childhood ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Yeah
Saudi deal on the deck

Na one small issue dey
Oh. Okay.. Na only me you wan make I de ignore you?
Na u say u wan ignore me na