Someone wud say Kane& Mbappe got big clubs. Well I think that's where Osimhen must learn from– I wud say that his outburst against Finidi scared a few buyers away. He must learn.
But well, free like a bird in Gala the Turkish chps,he is now abeg, yet still very much marketable and visible to big clubs , esp as he plays in the Europa.
But u no know say Garnacho don de man u since abi?
Manchester united fans will hate that picture.. I know that very well
Go do ur own come,I de wait
I swear see as all of them Chelsea haters wan come discredit d picture say Garnacho nova spend yrs for man u, anyways sha na as Dem no know
If Dem gv Dem trophy 🏆 today today u go say make Dem no gv medal because e no complete him minutes for match abi
Na Chelsea he enter limelight
For his first season at Chelsea, that’s very good numbers. Also can’t forget about the things the stats don’t show you — he’s so incredibly underrated
And betja don get one boom thing
Baba go flex wella
My only issue with him is missing a lot of goals.
yes, he misses too many chances aswear
If he can improve on that, he will become a top striker
aswear baba. and he will
Let's wait and see
True sha
Abeg talk like person wey get football reasoning
I know how to reply, but I will pity you and let it slide
And u de vex say FABRIZIO no post Ronaldo...oga football reasoning