Mixed One : A Freewrite

in #hive-161155last month

Na war we de carry come We no need any babysitting, Anyone no be problem
We de for una The baby must stand be dat, Last warning, Better no come outside tdy Na una votena u a de cry ontop una vote again, Na baracks we de target first Na any gworigwoji wey una vote in be our oga Milan de suffer Madrid this second half sha Una wey no gree take over power by force na una we go start with..to teach una lesson Like I saidmake una do peaceful protest
Even us want the protest low key, And no matter wetin una dono matter the morale try not to be hostile to security personnel, No b una go tell us the key to use...na vawulencekey we wan use, Bullet de all those things?, The protest go de achieved, The man stingy for everything, People wey try to confirmno de again to tell the answers, Many men wey u see there are Celina tested We de for unaas I talk b Na civilians run for them No just de hostile to people wey suppose de house with fily but come out to protect una If them like make them Celestine Testes De playno be everything get answers shabut everything de happen lowkey U don forget who my grand father be abi...ALHAJI SELINA SHAIBU With Gun in your hand? People wey no like d protest na people wey una vote in And your mother Celestia being One babalawo for ikorodu wey make me mouthI swear e b like na bulala wey I flog naim kpai sef o He make mouth make mouth even carry juju and powder come outside Blow d powder for ai Na Yoruba babalawo..I trust my own from kogi mixed with fulani We de disappear