Round Issues : A Freewrite

in #hive-161155last month

Issues no dey tell you before it arrises. Why do you think it’s a deliberate action?Na why I tell you the number of numbers affected no reach 3%U no understand me

Definitely them to don send prior msg but them suppose do this shit like next week, not nowI no still sure about the percentage like I said earlier, but out of like 20 people I know wey dey use MTN, like 11 dey affected

For instance, my bros business partner dey use two MTN right, his main hotline dey blocked as we speak, the other sim na the one he dey leave for house and he no dey house at the moment, baba dey on top water

Is he a victim or not?I don link my nin when I go their office to go retrieve my sim

I still don online own“Them suppose do this…”

It can be a bug that happened and they are trying to rectify it.

You know this is making them lose money. Which business wan lose money like that?Even the some wey get msg no get better time frame to reactMaybe na cleaner go press delete for oga laptop...this mtn issue🚶Then they should address it and mk it known naNobody wan loose money but things dey happen wey be network providers fault wey dey make them loose money

Ask 9mobile, they have a lot of stories or self-destructionMe no even get 1 person affected.
In fact, na this group make me know say the issue dey and I had to go to twitter to confirm people are complaining.I get plenty people for hereMy bros got msg, msg wey no reach 1 week His own na mis-match of name to his NIN

But the other person no even get msg at all

As we call am through Whatsapp not up to 30min now, baba just dey curse MTNI understand already

MTN no go kill una one day ShaIf na bug, make them drop a statement so everyone go calmThose ones na their normal thing

Na the self destruct button wey them press since a couple of years ago be that Rumor

United wan make an impossible move to sign KDB to replace EriksonSince when I discovered digital bundle with the kids at homeE go even look stupid sef if it happens

Buy an older player to replace a younger playerOnana na fool o
So, he showed Gabriel Maghales where to play his PK to and he himself went the wrong way