Singing Ahead : A Freewrite

in #hive-161155last month

The rankings na math Sha, for say I fit lay my hands on the points they used, we for just calculate am
Shey u know say by next two seasons, Chelsea fit no dey that list at all
People wey go win conference next season
They will definitely be on the list
Unless if village people dey do them na in them no go win that conference league
No be everybody wey dey watch football understand am
Just wait till next season or two, u go fit revenge by then
Not sure uefa has anything to do with it
With the level wey dem dey end of last season they should
So, I no sure their performance there will read on UEFA readings
They fit no de Europe again, maybe South America.. But then let's wait until then captain 😹
Hehe, when those for their front decided to fall off abi
We did one last season though
We made them think they are going to Europa league
After celebrating that then we came in to give them plan B
I am just happy with the players they are signing
E dey sweet me like bread and beans
No be so una talk say una dey hold internal talks for De Zerby?