The Old Way (2) : A Freewrite

in #hive-16115528 days ago

I dey always take my l ajeh
Se old se old
I don't even understand Chelsea rivalry with man u and Liverpool tho

This season them go suffer
Honestly

e come be like say nah Ipswich beat us
Chelsea is the most hated club for real

The most successful club after the turn of century should be hated.
Very soon na City them go de hate.
True sha
Elite FC don turn to centurion FC again
Nobody remains at the top forever. Why is it hard for united to admit the ship has sailed
Which ship abeg
Una don win any cup since ?
Common is almost over
Na so we self start
Na una own turn to enter water Face
Because me I percent sure we will win something this season again

Who sabi do sticker abeg I don resign We are in this together

  • is what? Two seasons ago, Mallorca Madrid
    Two more goals for Madrid, Just calm
    That should be over odds
    Carry sharp
    And pay tithe after match
    Carry but keep the whole money, enjoy.
    I no guide ni, I say make I share sharp
    E fit no work
    I don stop betting, E go click
    These people dey give Madrid tough time ooo