Na true na, can U believe in Morocco dey get street trains,under ground train stations and lots Ohhh I thought u were taking about lagos to Abuja I never go moroco before shaa Nope,I meant innovations
I for drag u with facts now
Na to hype and get mouth wet sabi
U no see wetin south Africa did in twitter via bolt matter,we finished dem na there u go see us finish
U don pass owerri boundary be... U dis village boy
Inshallah, ur mind no go touch ground
If you are still holding your DOGS congratulations Remember, notcoin did something and pumped massively after weeks
This one self get stress . One dey, na you go tell am the percentage of the flower you wan make e escape, the number of ice you want to touch and the number of bomb
You can decide not to allow one single one go
You can decide to pick it all. You can decide to pick bomb too. You can as well decide to leave a % of flower to escape
No use your account or main account o.... I no dey o