Crazy Things Around : A Freewrite

in #hive-1611553 months ago

image.png
Pele
U don finally find wetin ur club de top
Him supposed flog you join
Na win win for I'm

Man utd is not my club
U think say na normal thing when aj go just send "gettat" or "fimile" text for group without talking to anyone
I don buy groundnut de trek my thing
Hahaha
God pass tinubu
Na u no get better back to sender Sha
But no go abuse all those Ibadan micra drivers oooo
Those men are brutal
Buy pure water join m
I tell say is fuel go finish for bush side
I get for my bag...
Na good person
Otilor bayern
Safe legediz
Chelsea is number na
If na person wey get ur time u for go seat down for one place dey think.

Seven seasons, appearances, goals and assists already to his ne at just years old 😲

Happy birthday, BukayoSaka! 🎂

yes nah.. he no suppose dey that league.. but then, wetin man go do
Crazy
Fucking crazy
In anything wey we dey do make we dey get Good behavior
Na behavior remote this guy
Lol

U don talk your own
Talk ur own brother

My boy atede ..baba money go don long
Wicked man
No think jhoor
I don swear for already
If you need airtime at % discount, my DM is open