Be Warned : A Freewrite

in #hive-1611553 months ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
He be like say MTN don de block sim back o
All network dey craze
Enh enh

They don link mine by themselves sha
Oh Saliba back at the races
My own de misbehave o
U don link ??
Na my Etisalat be mumu for like weeks

No network
Then say the ne for my bvn no b him de my sim..sim wey I don de use for over years and I don link bfr
Bvn abi NIN
😂😂😂
Wahala
Arsenal dey mad sha
Na NIN JARE 😀
Boniface don de chop bench since e come bk from Injury last season
Arsenal don see excuse not to buy striker and finalise merino deal 😭😭😭
Because Jesus score..lol

I don't think they are desperate to offload him also.
U gatz find a replacement if u truly are a big club.
This USA ladies just de dribble my babes for this basketball
Norms
But I proud of my babies regardless
Senior dey this shit no matter what
Ah swr
He no go better for this USA. Them get one girl wey tall pass the stadium
E get one shanko wey sabi throw point Wella
I too love that babe
Why dey even paid us with USA self😖😖

Our tall girls for naija na olosho them dey do 😂😂😂
Them for they useful for the country
But our girls gallant Sha I love them 🥰
Leave my babe o
No mind those frauds
Na the place wey we go fight be this ooo
U go soon face ur state basketball girls soon
Be warned