A theory stated that cos the oga them at Chelsea have a hint that Chelsea might face transfer ban for a crime committed sometimes ago
Na u even dey take out of context
Did he say they should stop buying forever or not to sign for forever
If them talk about another club, guys for here go bring the screenshots and stats come
Especially 😂
But he dey complain this morning
I hear this also...
He go soon talk another thing about Chelsea. That em mouth no de ever straight
Getat
I know this already since last season
Exactly 😂😂😂
Na pundit jobs be that
Pain abi joy 😂
With forwarded messages
Maybe there is truth in it
And if that's the case, no be this way to go about na 😂
Ha 😂.. Una come de talk about pain na 😂. Like day una de feel
Pundits just start. Wait till Una no qualify for top ...lol
So, why u no tell ur brother wey dey shout loan loan loan up and down
E reach their turn, them dey call us onions 😂