Fitting To See : A Freewrite

in #hive-1611552 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
The asking price for him is only around £/m but the issue are his wages, as he is believed to be earning €,-a-week.[ El Nacional]

😂😂😂

Na "he"

I dey road jaree
U see when they lost that night against man City, you see ??

😂😂😂😂
Real Madrid to add to their star-studded te, this okpoko club de sell their best players
lol.. for preseason ge? lol.. no worry, j full ground next season.. we go press each other neck
🤣🤣
Na cow na
No te fit give this wage again.
I go hold water for sidelines in case una gas out
Well, Chelsea dey troway money recently. We can’t say.
Chelsea of new celebrating sales made for lost

Wow wow wow
Exactly ✅
U just wake up come massage vawulence for back then go back to bed

Which kind life be this
If you can run for the "ordinary preseason" then we know what to expect when season start 😂😂😂
we no dey sign players wey go collect more than k weekly
I was active somewhere else, dem dey press my neck there 😂
He needs to slash it or go Saudi
nah why Osimhen and Nico Willis difficult to sign
He no fit see