Living League : A Freewrite

in #hive-1611553 months ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
Na false hope giver, Come back here, This na repeat of last year community shield Just that the pk no long reach like this

Person wey score last na im dey win don dey type epistle.
Make it short biko. This season, na short messages we need.
Except d msg go bring in money

Cos things don cost and hard

Hope u nova begin swear for feyernood
Una wan confuse me now
I with u boss
Wetin them dey play
Cssemiro lost weight. Be like he wants to take this season by storm.

I think United can be upbeat for d season, as new signings will help. I think dat dey have to make Sancho really feel at home bcos Rashy not trustworthy at all.

I dey see where them dey complain on twitter
Omo bet don chop plenty people today
Naso Galatasaray no fii win til mins y'day, Savinho neva play minutes, he don get medal already. This life.
Swears dey fly around
Me self I be living witness but u don tell me make I no dey shout again I don code

Aswr that Turkish league worst na u first concede.. Galatasaray of . odd
Psv sef fii collect for night with that . odd
Weytin be feyernood odd? odd
All those ajomo odd
Ano fii carry . odd this season

Weytin onana think say e do for here
A swear