Bloody Liar : A Freewrite

in #hive-1611559 days ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

If not about their swimming pool

Or Erik playing Bruno as Number abeg answer this Allow us talk

If the signings later make sense, we go say oh, this is what they are doing

But e no make sense for now to anyone, not even to una ex players wey be una legends
Normal, The top now comes be herculean task
Getat

U and wey dey even say una wan buy Barca k
Noooo.. Don't do that. Arsenal always has chances that if others club has it they would win league but then boom them go bottle
Cp Nou for Tiri kay
Any Chelsea fans wey say he sabi weytin d club dey do right now, na bloody liar Always have chances??
We no sabi english
Abi u wan talk say e make sense to una legends too?
Abi una legend na another club supporters? na my guy...he dey expend him energy on Jie this morning
Mikel for exple
Lmao you ass whole
Just admit say una dey do wetin dey make everyone look una like say una dey crease.