If this shit no cook.
Any dog 🐕 wea I see in the next 7 days after listing must die
😎😎owners of the dogs go arresst you 🤣🤣🤣Na person quantity go determine shaU don't expect someone with 5k points to expect something reasonable 😀I Sabi people with 5k 10k point expecting Lambo .
OyoAbeg we're not whining
You're our last hope abegNa one account I use run amNo wahala...as I don cast myself already naEyin people yi eberu olorun 😂💔U wey go get atleast 300k pointIf them give me 10$ I go collect with gratitude 😂U suppose see pass 10$ jareSame way we no put mind for notcoin abiLike expectations broU dey see ur sweet sweet talk for that side I just dey laugh 😂😂😂😂😂Make this man Sha calm down 😂😂😂Well tin 20th sha
Even if na 100$ I go manage am😀you call $100 manage for this Tinubu season 😭 be grateful if u see $10🤌Na me understand wetin I dey talk oo😀Normal but at the same time no be small moneyNot for us with 40k points abioya come dash me 5k like this if e easy😒U wey get 6 accountsLet's talk for dm abegAbeg o...na something we wan discussNa that man teach me lowkey doings oooU started farming today?Last to sell nah im go become mumu..
If u like dont have the necessary gas fee neededThe new one
They just announced it around 1pm today
We have two now